Reekado Banks – Omo x100 Lyrics

24
Feb 26
SparkCreate Web Banner


Artist: Reekado Banks
Song: Omo x100
Album: The Game Needs You
Released: 2025

Omo x100 Lyrics

Yeah
Big Tune
Yeah
Big Tune
Yeah
Big Tune
Yeah
Big …

For my body, I no sabi where I put the car keys
But I know how very crazy girlie you go drive me
Thinking of you go fit turn me addict
I no fit go a day make I no do without it
I say, I say make you leave that thing
Make you pamurege jiggle dat thing
Inna my heart
To ba s’aye
Baby iwo l’oni kokoro

Feeling is hundred (Kokoro)
Carry me go like dumbbell
Baby girl your body na problem
Na you dey do me omo X 100 (Oh uh)
You sweet pass chicken nugget
Dis life everybody na suspect
Their eye chuku chuku like socket
Na you de do me omo X 100

I want to spend on your figure 8 some 6 figures
The way you fine like two people
My belle full for the whole day
Na d sound of your voice I dey hear wey dey sweet my mind
No go whine gele whine
Baby oo tun le le
To fin she mi, wasere

Start to dey denge move gently
Make I reconfigure the setting
Both of your feet in guiseppe
Move gently is plenty
ye yeh yeh yeh yeh yeh yehn
Indian film baby no ending
Make I reconfigure the setting
It’s plenty

Feeling is hundred
Carry me go like dumbbell
Baby girl your body na problem
Na you dey do me omo X 100 (Oh uh)
You sweet pass chicken nugget
Dis life everybody na suspect
Their eye chuku chuku like socket
Na you de do me omo X 100

I want to spend on your figure 8 some 6 figures
The way you fine like two people
My belle full for the whole day
Na d sound of your voice I dey hear wey dey sweet my mind
No go whine gele whine
Baby oo tun le le
To fin she mi, wasere

I want to spend on your figure 8 some 6 figures
The way you fine like two people
My belle full for the whole day
Na d sound of your voice I dey hear wey dey sweet my mind
No go whine gele whine
Baby oo tun le le
To fin she mi, wasere

Click any of the icons to share this post: