Ema Onigah – With You Lyrics

29
May 26
SparkCreate Web Banner


Song: With You
Released: 2026
Artists: Ema Onigah

With You Lyrics

Verse 1
Breketekete suffery suffery oh
With this your fele fele body
Because of you e don tey wey me and my guys don see oh
If you sorry baby girl don’t be
Cause true to, true to GOD
From January to February
Na you dey March my vibe
No April Fool
Na you dey make me calm
If I may indulge you my baby

Pre-Chorus
When we go link up I wanna know
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
I dey maintain my stand
Say I want your love
Inna ya ocean, me want to float
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
No worry I don roll one for you
Keep for one side

Chorus
Make we gather high
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you

Verse 2
From the deepest part of my heart
From the deepest deepest
From the deepest deepest
From the deepest deepest
From the deepest part of my heart
From the deepest deepest
From the deepest deepest
I’m asking oh
I’m asking oh

Pre-Chorus
When we go link up I wanna know
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
I dey maintain my stand
Say I want your love
Ina ya ocean
Me want to float
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
No worry I don roll one for you
Keep for one side
Make we gather high

Chorus
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you

Click any of the icons to share this post: