Laycon, Joeboy & Tytanium – Night and Day Lyrics

29
May 26
SparkCreate Web Banner


Song: Night and Day
Released: 2026
Artists: LayconJoeboy & Tytanium

Night and Day Lyrics

E get secret nobody go ever know
E get place wey nobody go wan follow you to
E get things wey nobody go fit do
So when I win I dey always show my gratitude
Don’t know the magnitude
Now they be singing my song from here to Malibu
Yeah I go dey for long, no where I’m running to
Nobody fit replace me I’m unstoppable

Oh no no
Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
I no dey feel okay
Jah come take away my pain
Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
Oh no no
O da bi do dibi da da da

Yeah
Where so many people stop
When they end their chapter
Ibe lawon kan ti bere
Won ma ba yin later
I’ve seen so many pictures I no be photographer
I put my life in this job
Mofi gbo bukata
And when so many lose faith
I still believe
Onokona lo ma woja
Kolo kolo no fit deceive me
I made so many mistake
In the beginning
Mo para fun
Awon padi mi

I hope say they go forgive me
See all my life I’ve been chasing the prize
Gbese daddy ati mummy I’ve been paying the price
Life is a risk, omo iya mi I’ve been rolling the dice
How much advance wey you wan take entice me
Shey mo fe fi survive ni
Kilo fe fi revive me
Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
I no dey feel okay
Jah come take away my pain

Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
Oh no no
O da bi do dibi da da da

Yeah
Moti serve
Moti kuru
Moti ga
Koto calm
Bo se gbona
Mo se la
Moti lo far far
Woni moti
Buru buru ju
Gidi gan
But no be me
Eniyan lo so mi
Di eniyan biti won
So ejor mi kor
Talelori mi

Everyday I’m looking for the door of opportunity
Talent pelu hardwork
Is followed by ability
Determination wa ni gbogbo bus stop community
E get secret nobody go ever know
E get place wey nobody go wan follow you to
E get things wey nobody go fit do
So when I win I dey always show my gratitude
Don’t know the magnitude

Now they be singing my song from here to Malibu
Yeah I go dey for long, no where I’m running to
Nobody fit replace me I’m unstoppable
Oh no no
Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
I no dey feel okay
Jah come take away my pain
Night and day, I dey pray
Jah come take away my pain
Oh no no
O da bi do dibi da da da

Click any of the icons to share this post: