Crayon – So Fine Lyrics

03
Jun 26
SparkCreate Web Banner


Song: So Fine
Released: 2019
Artists: Crayon

So Fine Lyrics by Crayon

Intro
Ooh, yeah wawawa oshey
Babyfresh on the beat giving dem all
London
Yeah, yeah, yeah, yeah

Verse 1
Call my number I go respond owe (I go respond owe)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond owe (Girl I go respond owe)
You’re enough owe
You gimme love wey dey sweet my body oh!

Pre-Chorus
Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance
Gbayi anything wey you want I buy it, buyyyy

Chorus
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (Nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Verse 2
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh (Omotorewa)
Wanna give you loving say
Na you go dey touch my body
All night long baby for long oh baby
Say call my number I go respond owe (I go respond owe)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond owe (Girl I go respond owe)
You’re enough owe
You gimme love wey dey sweet my body oh!

Chorus
Wawawa
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (Nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer

Post-Chorus
Gbayi loving that your pepe dance gbayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Gbayi omo to rewa
Gbayi loving that your pepe dance
Gbayi anything wey you want I buy it

Outro
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
London!
Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Click any of the icons to share this post: