Valentiiano – Anabella Lyrics

02
Jun 26
SparkCreate Web Banner


Song: Anabella
Released: 2024
Artists: Valentiiano

Anabella Lyrics by Valentiiano

Man dem tried for me
Anything I do them ride for me (Ahuu)
Anabella whine pon it
Do your likkle thing girl ride pon it (ahhh ahhh)
Who dey wan die for me
Wuru wuru boys wan corner side me

Angelina whine am
Shey na God design am
Focus me I Dey loose control
The way ya whine girl put my mind on hold
Spiritual things way yuh body afi do
Me I let dem know
You be that kyn Somebody
Do yuh likkle thing my shawty
Make nobody underrate my baby
Me fire cyan cool for me body
Una terminate wetin una no relate
Me and my jiggas everyday we celebrate
Dema calculate
Me i hate wen dema fake
Understand jigga
Me i no day carry hate

Make nobody come whine me
Make nobody whine my baby eh
Nobody fit come whine me
Make nobody whine my baby eh

Man dem tried for me
Anything I do them ride for me (ahuu)
Anabella whine pon it
Do your likkle thing girl ride pon it (ahhh ahhh)
Who dey wan die for me
Wuru wuru boys wan corner side me

Angelina whine am
Shey na God design am
Focus me I Dey loose control
The way ya whine girl put my mind on hold
Spiritual things way yuh body afi do
Me a let dem know
You be that kyn Somebody
Do yuh likkle thing my shawty

Wuru wuru boys ee

Click any of the icons to share this post: